emmyG heheheheheheheh

Aug. 10th 07:40 PM 2009
where are u yesterday?i came to ur place so u will take m out as u promise,but i cant find u at home,am not happy oooo,u must tell m where u went to,hehehheehhehehehehhehe.

...

Aug. 8th 11:50 PM 2009
CHECK OUT KINKYCOMMENTS.COM FOR THE HOTTEST PICS!
KINKYCOMMENTS.COM

how are u doing

Aug. 8th 10:05 PM 2009
my sister

emmyG heheheheheheheh

Aug. 8th 08:39 PM 2009
some of my comment are missing here.

emmyG heheheheheheheh

Aug. 8th 08:34 PM 2009
i will tell u,m i dey fear gurls this days ooo,maybe if u don too say hi to a gurl she go think say u wan toast her,see this call sera abi na wetin den dey call am sef,na she give m her mail id ooo,then i add her on my messenger,since then we only one or two times,so i saw her online three days ago,and buss her she no talk to m,later i send her message in her naijapals mail box,just ask why she no talk to m on messenger,the nest she do is block m,see this kia gurl ooo.

emmyG heheheheheheheh

Aug. 8th 07:08 PM 2009
how are u



am just peeping,na only peeping oooo,notin more,hehehehehehehehheheeh

emmyG heheheheheheheh

Aug. 7th 03:47 PM 2009
how u dey?u no dey say make u check on m,or bcos i ugly as u talk,na e make u dey run from my page,hehehehehhehehehehehehehehehehehehehhehehe.

LUV U

Aug. 5th 12:02 PM 2009




Funscrape.Com | More Hot Comments

emmyG

Aug. 4th 03:24 PM 2009
how are u doing?hope ur having fun,keep it up gurl.

...

Aug. 3rd 12:01 PM 2009
I Love You MySpace Comment