Hi

Sep. 7th 02:07 PM 2009
Emmy, how ar u? My wkend was great, & am sure urs was fantastic. Tanx a lot 4 ur comment & hav a blessed wk.

emmyG hehehehehehheheh

Sep. 7th 11:14 AM 2009
my weekend dey fine ooo,only say i come ur place i no see u,m no dey happy ooo,bcos i no no where u come go,wey make m no see u for house,lololo

EmmyBbs

Sep. 4th 11:45 PM 2009
I'm cool oo. . . How U too doing Babes??

zwani.com myspace graphic comments
Myspace I Miss You Graphics

emmyG hehhehehehehehehee

Sep. 4th 05:07 PM 2009
dis weekend go dey hot ooo,tell dat guy make en back off oo,the real owner they come,en no wan wahala ooooo,so tell m how i go take come na from back door abi na front door?hehehehehhhehhe,no mind m ooo,how u dey?

honey

Sep. 4th 08:42 AM 2009
am ok and u???

@status,

Sep. 4th 08:24 AM 2009
ahhaha omg

emmyG hehhehehehehehehee

Sep. 3rd 09:17 PM 2009
na only luv i carry come ur page today ooo,so tell m where i go keep am?

emmy emmy

Sep. 3rd 05:11 PM 2009
u sabi say even if u forget me..i no go forget u..i just come see as u dey..u dey jolly ur side...take am easy oh...no too jolly forget things...

no problemo

Sep. 3rd 05:08 PM 2009
thanks for visiting my page

hahahha

Sep. 3rd 12:29 PM 2009
No vex for me aunty... hhehe