nah

Sep. 16th 08:04 PM 2009
jus showin lov dats all..u kinda hav dis way of gettin attention..and am likin it...hmm...

well

Sep. 16th 07:05 PM 2009
at least u sawa g..ma mid name is immanuel..bt whic h ever way..u is ma name sak e....ok

just doing my check on thang

Sep. 16th 03:27 PM 2009
hope you're cool...

honey dont mind me oo

Sep. 15th 06:03 AM 2009
skool is on dats y.. hehehe inshut i don late now..am off..c ya later ..bye!

apprehended

Sep. 15th 05:24 AM 2009
luv u too much in dat dress.
i hail u no b small ooo.

emmyG hehhehehehehehehee

Sep. 14th 04:52 PM 2009
passing and peeping,abi make i no pass?hehehehehehhehehe.

hey

Sep. 14th 08:30 AM 2009
whats up... you looking nice... have a lovely week..

hahaha

Sep. 12th 02:13 PM 2009
so how have u been --mis u girls too just dat i have to face ma music now--alll d same i will always show atleast to say hello to u --hope u are enjoying the weakend

Haahaha!!

Sep. 12th 11:31 AM 2009
Yes, Yes, Yes My sweerin. How may l help you?Wetin dey happen ?

emmyG hehhehehehehehehee

Sep. 11th 07:16 PM 2009
i don come again,hehhhehhehehe,the luv wey i carry come dis time,i no sure say u go fit carry am only u,abeg call sombody make e help u carry am.na person wey fine like u,u go call ooo,hehehhehhe,have a wonderful weekend,my parry parry.