Which one yu know

Mar. 27th 12:40 PM 2010
The one wey dem dey Write for Slate? :) ... Hahaha... l just dey Quietly Brotha... Hope yu're Good?

bro..are u serious?

Mar. 23rd 06:07 PM 2010
just take it easy...no stress ursef over am..it's gonaa get better

bros it was okay

Mar. 22nd 02:46 PM 2010
work one kill person man how are u?

hackers ke?

Mar. 22nd 02:43 PM 2010
wetin them hack? hope nothing big loss sha

hahaha

Mar. 22nd 12:14 PM 2010
make we free am..she don adjust...no worry..i go alert u if any gbege show...how area?

you are so sweet

Mar. 20th 04:30 PM 2010

Funscrape.Com

yes

Mar. 13th 05:50 AM 2010
i believe him

heheheh

Mar. 8th 08:32 PM 2010
cool...i will call u when its ur turn

bros

Mar. 8th 05:45 PM 2010
na so i see am o

Ello!Thanks so much for stopping by

Mar. 8th 03:03 PM 2010
Its been quiet a while, well hope you are cool?
have a swell week ahead
take care!