ikotoristic.....

Jan. 29th 02:39 PM 2010
i dey, happy weekend

Lolllll

Jan. 29th 02:27 PM 2010
See where yur Bad Mind Go... Hahahaha... Shuooo!!! l was talking about Mind Growth oooo... Chei!!! See Dis Bad GuySS

ikotoristic

Jan. 25th 02:51 PM 2010
na your woman be this, she set nor be small,

Bad Mind

Jan. 25th 01:53 PM 2010
Na Yawn l dey yawn oo

And the Status no mean anything, l just Copy

How far, yu receive my Text message?

Brotha!!

Jan. 24th 02:14 PM 2010
Where yu Hiding Man?

Happy Sunday Man

Abi one Babe don Kidnap yu?

wrong

Jan. 13th 02:30 AM 2010
comment ....how body

sure alot

Jan. 13th 02:29 AM 2010
of question

lol

Jan. 12th 03:45 PM 2010
u been think say i wan run away with the babe abi?

lol

Jan. 11th 01:52 PM 2010
na title of the gospel song wey dey ring for my head since be that o. go hear "Run with You" by Lara George and Lord of Ajasa

Dem Be real Goat

Jan. 9th 06:09 PM 2010
l just Tire