lol bros

May. 20th 02:48 PM 2010
Make I peep am o..all man wan know him destiny..even though i no bliv the rubbish one bit..e still dey rhyme..how today dey go?

My day was ok

May. 18th 06:20 PM 2010
and am fine

I K O T O

May. 18th 09:06 AM 2010
O T O K I

Ikotomba

May. 18th 07:27 AM 2010
gudmorning

No oh

May. 17th 07:10 PM 2010
nor b me, its a song am feeling

Hmmm, wat do u mean?

May. 16th 09:40 PM 2010
am gud, hw r u?

Na so we see am

May. 16th 07:30 PM 2010
l tire

MA OGA

May. 16th 07:01 PM 2010
I HAIL WITH ALL MY MIND HAPPY SUNDAY BROS

omfg

May. 13th 01:38 PM 2010
ok don't worry, when I get to naija, im coming to kick both yall asses, don't worry, im watchin u...im cooln jare, here relaxing til I hve to go to ma morning job....whts poppn on ur city of town??

We Just Dey

May. 13th 12:33 PM 2010
Just Naijapalling... Take Care Brotha