Timaya - timaya timaya (With Lyrics)

timaya timaya

classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.2/5 average , 32 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (47)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Mostwanted ft Lyn Brown
My oshere
by Mostwanted ft Lyn Brown



Iyanya ft. Duncan Mighty
South South Girl
by Iyanya ft. Duncan Mighty



wizkid
don't dull
by wizkid


Wizkid
Love my baby
by Wizkid


SPICE VISION
ODOSA (REMIX) DJ CHOPLIFE
by SPICE VISION


Wizkid
Call My Name
by Wizkid


Wizkid
Wiz Party
by Wizkid



Wiz Kid
Holla at your boy
by Wiz Kid


Timaya
Hey
by Timaya


Banky W
Lagos party
by Banky W


2FACE
2FACE IF LOVE IS
by 2FACE


Timaya
timaya timaya
by Timaya


Timaya
Bayelsa - otu!
by Timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA