Timaya - Born To Win (With Lyrics)

Born To Win

Timaya continues to stay fresh and relevant in the music industry, his new single is titled, born to win. Enjoy the new song below:

Intro
Right
Chulo, leggo
Chulo no dey tire,
I dey fire,
Take them higher
Stoopid!

Chorus
I’m born to Win
Me I know get anybody to help so I must Win

All my life, everyday my dream is just to Win
Me I no get anybody to support me so I must Win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 1
Gongo gongo, gongo aso
Back inna the days we dance Gongo Aso
These days everything maka dey nlo
I know some artiste wey we start I hear dem no more
Brother, sister aye n lo
Back inna the days dem dey buga gan
Look around, turn around see the grace upon my life is so special

Chorus
Born to Win
I no get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win (Chulo way)
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 2
Get away, when I sell plantain where them dey?
E don tey when the boy done dey reign
Me I dey hustle back e done tey (x2)

See ah! Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya

Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya

Chorus

I’m Born to Win
I know get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win
Me I no have anyone to support me so I must Win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo gongo, gongo aso
Back inna the days we dance Gongo Aso
Gongo gongo, gongo aso
These days everything maka dey nlo
All of my guy dem tura nlo
****** tonya tonya over lo
Say the people wey start I hear dem no more

Stoopid!

Timaya Born To Win Lyrics

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 26 Jun 2020 08:38:43 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


win
by Timaya x Falz


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy