timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Alicia Keys
Butterflies
by Alicia Keys


BRACKET ft. J MARTINS, DON OMAR & B SPXX
ADA OWERRI ( DJ UNTEE PARTYMIX )
by BRACKET ft. J MARTINS, DON OMAR & B SPXX



J MATINS FT P SQUARE,TIMAYA,FT DJ STUPID
GOOD OR BAD BLEND DJ STUPID
by J MATINS FT P SQUARE,TIMAYA,FT DJ STUPID


timaya
Dem mama Anthem
by timaya


AY. com Ft Terry G
Pass me your Love
by AY. com Ft Terry G


Lagbaja
Sobolation
by Lagbaja


p square
i dey miss you die
by p square


9ice_Alapo_meji
Party Rider
by 9ice_Alapo_meji


Shola allyson obaniyi
Aiye
by Shola allyson obaniyi


Shola allyson obaniyi
Ayanmo ife
by Shola allyson obaniyi


Yinka aiyefele & Lanre teriba
American magic
by Yinka aiyefele & Lanre teriba


Asa
Live together
by Asa


Alicia
Holy are u lord
by Alicia


p square
story
by p square


Alicia key
No one
by Alicia key


bigiano
Shayo
by bigiano


TIMAYA
TIMAYA BAYESA
by TIMAYA


j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


King Wasiu Ayinde
Ori
by King Wasiu Ayinde


J martins ft 9ice & ID cabasa
Money good
by J martins ft 9ice & ID cabasa


Tope Alabi
Mimo Loluwa
by Tope Alabi


Timaya
God u too much
by Timaya


Duncan Mighty Feat Dat Nigga Raw
Dance for me
by Duncan Mighty Feat Dat Nigga Raw


Decale
Alhaji
by Decale



p-square
oga police
by p-square


Midnight Crew
IGWE
by Midnight Crew


Tope Alabi
Kilon gbe nu mi
by Tope Alabi


Tope Alabi
Baba mimo
by Tope Alabi


9ice
lefenu so
by 9ice


j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


ADE
TREASURE
by ADE


P Square
No One Like You
by P Square


lagbaja
Konko below
by lagbaja


Q'D
Gbedu
by Q'D


Lord of ajasa ft. 9ice
Le fenu so
by Lord of ajasa ft. 9ice


9ice
Ade ori
by 9ice


KING SUNNY ADE
destiny
by KING SUNNY ADE


MIDNIGHT CREW
IGWE
by MIDNIGHT CREW


Asa
Eye Adaba Asa
by Asa


Paul Play
Angel of My Life
by Paul Play


lanre teriba
Mo wo ayika
by lanre teriba



lanre teriba
Gospel yahoozee
by lanre teriba



9ice
Photocopy
by 9ice


9ice
Ise Ti ya
by 9ice


P square
Game over
by P square


Timaya
True Story
by Timaya


OLU MAINTAIN
YAHOOZEE
by OLU MAINTAIN


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE


king sunny ade
Majaiye mi o - King sunny ade
by king sunny ade


King sunny ade
Ara Mi Nfe Sinmi ksa
by King sunny ade


Tony tetuila
Ewa bami Jo - tony tetuila
by Tony tetuila


P-Square
No one like you
by P-Square


tony tetuila
my car
by tony tetuila


timaya
Dem mama
by timaya


tony tetuila
2 women - tony tetuila
by tony tetuila


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Eazi soul ft Scube
LAVIDALOKA
by Eazi soul ft Scube

Ulafala
Yawa
by Ulafala

Black Mamba

Oiza
PADI
by Oiza

Arthurr Money

T S C C CHOIR
T S C C
by T S C C CHOIR

LILLY BABY
VPN
by LILLY BABY

T S C C CHOIR
T S C C GOSPEL
by T S C C CHOIR