timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

African China
If you love somebody
by African China


African China
Loving you everyday
by African China


Lil Kim (erika)
No Matter What People Say
by Lil Kim (erika)


Unknown
blues
by Unknown


2 PAC SHAKUR (AKPAN)
UNTILL THE END OF TIME
by 2 PAC SHAKUR (AKPAN)


2 PAC SHAKUR (AKPAN)
BABY DONT CRY
by 2 PAC SHAKUR (AKPAN)


ATHENA CAGE(AKPAN)
ALL OR NOTHING
by ATHENA CAGE(AKPAN)


P square
I love You
by P square


Eric Benet(Akpan)
Love dont love me
by Eric Benet(Akpan)


P-Sqaure
Break It
by P-Sqaure


DEBORDEAU         .....    HANZ
DJ ARAFAT
by DEBORDEAU ..... HANZ


black iq feat spice vision and sandal b.
puratata
by black iq feat spice vision and sandal b.


DREDMAN
OTUTU IFE
by DREDMAN


Id Cabassa
God pass dem
by Id Cabassa


Id Cabassa
Moti test eh
by Id Cabassa


Id Cabassa
Alujo repete
by Id Cabassa


Id Cabassa
Keep it clean
by Id Cabassa


Id Cabassa
Day by Day
by Id Cabassa


WYCLEF ft. EVE
L.O.V.E Y.O.U
by WYCLEF ft. EVE


Timaya
I Don Blow
by Timaya


Timaya
God I Beg
by Timaya



Timaya
Kai Kai Love
by Timaya


Timaya
If To Say
by Timaya


Timaya
Chineke Mé
by Timaya


Timaya
God You Are 2 Much
by Timaya


Timaya
Iyawo Mi
by Timaya



dj
bobaraba
by dj


Bracket ft psquare
No time
by Bracket ft psquare


Olu Maintain
Keeping Faith
by Olu Maintain


Olu Maintain
Mama
by Olu Maintain


Anny ft kefee
Come & See
by Anny ft kefee


AFRICAN WOMAN 1
AFRICAN WOMAN 1
by AFRICAN WOMAN 1


2face, Faze, Timaya, 3G etc
2009 summer blast off CD2 mixed by dj Untee
by 2face, Faze, Timaya, 3G etc


Fabulous ft Jeremiah
ITS MY TIME
by Fabulous ft Jeremiah


Tope Alabi
Ka bio osi
by Tope Alabi


Hero
Sho Boi
by Hero


kelly hansome
My true love
by kelly hansome


PSQUARE
DANGER
by PSQUARE


Bracket
No Time
by Bracket


Kufre Ebong
Only Jesus Understood
by Kufre Ebong


timaya
hotter then fire
by timaya


Darey
Style na style
by Darey


don moen and Benny hinn
U r my hiding place
by don moen and Benny hinn


2tek
oyanpia
by 2tek


Tony tetuila
If i catch you
by Tony tetuila


Dj Land ft Mario & P-Square
P-Square ft Mario - Let me Love u RMX
by Dj Land ft Mario & P-Square


timaya
i don blow
by timaya


Kevin John
wifey
by Kevin John



Kelly hansome
money
by Kelly hansome


Ay.Com, Terry G ft Timaya
Pass me your love remix
by Ay.Com, Terry G ft Timaya


bracket
YORI YORI
by bracket


Freewindz ft terry G
Tolo Tolo
by Freewindz ft terry G


faze
i am in love
by faze


Banky W
Strong Thing
by Banky W


p square
i dey miss you die
by p square


Kefee
Pure water
by Kefee


Kefee ft. Timaya
Kokoroko
by Kefee ft. Timaya


KC Presh Ft. Timaya
Ginga your swagga
by KC Presh Ft. Timaya


Alicia key
No one
by Alicia key


wesfire
When im with you
by wesfire


Kelly Handsome
True Love
by Kelly Handsome


Whitney Houston
I will always love U...
by Whitney Houston


Timaya ft Shayo Pisanta
Don Blow - Timaya ft Shayo Pisanta
by Timaya ft Shayo Pisanta


kelly hansome
maga don pay
by kelly hansome


D banj
Olorun Maje
by D banj




Dbanj
Gbona felifeli
by Dbanj


Ne-Yo
Miss Independent
by Ne-Yo


D'BANJ
SUDDENLY
by D'BANJ


DBANJ
PERE
by DBANJ


Just-Ice
Simply Love
by Just-Ice


Shayne ward
Breathless
by Shayne ward


Faze
Need somebody
by Faze


Cece Winans
Alabaster Box
by Cece Winans


2shotz
Thank you ft 9ice
by 2shotz


Paul Play
Angel of My Life
by Paul Play


dbanj
Tongolo remix
by dbanj




Wyclef Jean
Sweetest Girl
by Wyclef Jean


psquare
Omoge mi
by psquare


dbanj
why me - dbanj
by dbanj


timaya
Dem mama
by timaya


angelique kidjo
We are one
by angelique kidjo


Yinka aiyefele
Gospel Tungba - yinka aiyefele
by Yinka aiyefele



Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Mhizta Pi
Ile
by Mhizta Pi

Asquare unique
Oyan melo
by Asquare unique

Victor Praiz
EYIN LE SE YI
by Victor Praiz

Meek mill
Good
by Meek mill