timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)


Olamide
Ilefo Illuminati
by Olamide


Brym O
Ara (Wonders)
by Brym O


Wizkid
Love my baby
by Wizkid


Kelly Handsome
Catch me if you can
by Kelly Handsome



Terry g
Free madness
by Terry g


Side One Feat. Terry G
One By One
by Side One Feat. Terry G


midnight crew
igwe
by midnight crew


9ice
Energy
by 9ice


9ice
Gbamu Gbamu
by 9ice


9ice
Gbamu Gbamu
by 9ice


2face Idibia
Appreciation
by 2face Idibia


Geenuel (ft. Terry G)
Fine File
by Geenuel (ft. Terry G)


Stidman ft. 9ice
Binu binu
by Stidman ft. 9ice



Bigaino
Shayo Remix
by Bigaino


Darey
Style na style
by Darey


Tony tetuila
If i catch you
by Tony tetuila


Terry G, 9ice, Mi
Omo Naija
by Terry G, 9ice, Mi


terryG
free madness
by terryG


Wande Coal
Bumper To Bumper
by Wande Coal


wande coal
sha na like dis
by wande coal


illbliss ft terry g
aiye po gan
by illbliss ft terry g


blackface ft terry g
the way you move
by blackface ft terry g


terry g
sip some shepe
by terry g


timaya
Dem mama Anthem
by timaya


Darey ft. 2Face
Carry Dey Go
by Darey ft. 2Face


Wande Coal
You bad (ft. D banj)
by Wande Coal


Wande Coal
Taboo
by Wande Coal


Wande Coal
se ope
by Wande Coal


Jordan_Sparks_feat_Chris_Brown
No_Air
by Jordan_Sparks_feat_Chris_Brown


Koffi
Had i known
by Koffi


Wande coal ft K switch
Who born the maga
by Wande coal ft K switch


bigiano
sayo
by bigiano


Kefee ft. Timaya
Kokoroko
by Kefee ft. Timaya


boyz2men
i make love to you
by boyz2men


Dj zees
4kasibe
by Dj zees


DJ ZEE
BOBBIE
by DJ ZEE


Eldee Ft oladele & Banky w
Big Boy ReMIx
by Eldee Ft oladele & Banky w


SoCute
Ori Mi
by SoCute


durella
in da zanga
by durella


black solo
dangerous (ikurene)
by black solo


black solo
friday nite
by black solo


2Face ft Freestyle
Ole
by 2Face ft Freestyle


Terry G
Otipe
by Terry G


Lord of ajasa ft. 9ice
Le fenu so
by Lord of ajasa ft. 9ice


faze
Originality
by faze


Tuface ft. Sound sultan  & Elephant man
Enta D place vs. Get low ( dj Untee partymixx )
by Tuface ft. Sound sultan & Elephant man


sound sultan
bushmeat ft 2face nd w4
by sound sultan


Naeto C
kini big deal
by Naeto C



Tony tetuila
Omolara
by Tony tetuila


Styl plus
Four years
by Styl plus


styl plus
Imagine that
by styl plus


9ice
Kasa final
by 9ice




9ice
Pamurogo
by 9ice



Wande coal ft. dbanj
Oh no!
by Wande coal ft. dbanj


2phat ft. 9ice
Bere mi 2phat ft. 9ice
by 2phat ft. 9ice


Wande coal
Ololufe
by Wande coal


tony tetuila
Na u sabi - tony tetuila
by tony tetuila


d'banj
socor
by d'banj



brick n lace
Love is wicked
by brick n lace



timaya
Dem mama
by timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA