yo
Mar. 30th 09:47 AM 2009
Keep it up Niaja... with ur DJs
Whazz up Broda, wetin dey hapen..??
U r very good oh, i got u in my program @ Lift Club etc...
My new Naija-Mix is coming soon & if u want i can put some of ur Remixes in there
Dont forget 2 check out my Muziks in my Page, or in myspace:
www.myspace.com/djland
One Love Broda...