hahahahahahahahahahah
Jan. 23rd 08:29 PM 2009
nigeria embassy for spain, na ya wa,how which nigeria goverment for youder go fit sent spy come see wetin them dey do here(spain), them for put matches, make the embassy for burn,who non get pocket better pass who get the one wey dey lick.my broda take heart, e go better one day.NO RESPECT FOR NIGERIAN HERE BECAUSE OF THE EMBASSY WURUWURU.