u tink say everybody be u wey dey commit sin anyhow anyhow and for ur information am an original pastor,anyway hav a wonderful weekend too.Enjoy urself with dr thomas but take softly softly ooooooooo
if i catch u!, that is if hold, as in if i handle u, i mean if i jack u ehn, shey u say u naughty ba? lemme get hold of my belt, i go beat rubbish comot for ur head.