this picture no fine at all
Aug. 21st 05:13 PM 2009
the babalawo hair wey dey ur head wit the teeth wey u open, plus the microphone abi na earphone wey u put for hear, all of dem com wowo, you com resemble winch!!!beta change this ogbanje pics comot make u put that one wey u snap when u been be goatie!!!