cool pix ...gooood pix

Aug. 6th 04:02 AM 2008
hey! seriously,i only listen to naija songz wen i hear you calling.tell dem all dat dey cant fight the anaconda,.i digg ur style,no b small!.....im the queen of ur fan club!

guy!

Aug. 1st 01:25 PM 2008
u b guy!luv ur music.

Helo Koko Master

Jul. 31st 06:01 PM 2008
infact i dey feel you you dey make me go crazy thump up for you carry go jooooooooooooooo

hey hw u

Jul. 31st 05:14 PM 2008
d koko master, na u i jam so, just like that ? i always admire u, i love ur music and ur person, u ar nt fake at all, keep it up pal, the REAL KOKO MASTER

Comment

Jul. 29th 03:25 PM 2008
I love the koko. Oti bo lowo won.

SUP

Jul. 28th 02:56 PM 2008
WORD UP SKI-BANJ, FANS DON TIRE U, U MUST ADD ME AS A FAN O WHETHER U LIKE IT OR NOT. CAN'T SEND U A REQUEST.
LEAVE ALL THOSE PPLE WITH BAD MOUTH, NOTHING DO U

hi

Jul. 25th 04:01 PM 2008
hi koko master how u dey.lots of love for u,u are simply wonderful wit hit track booty call & Igwe keep it up

Dreams! i bet u' ve never been here...dont be over excited

Jul. 25th 06:16 AM 2008
call me when u see ma IM...just thought i'd check out the site n' i find u here....and i aint got a page? What...well no offends
its me ya...u aint got an idea..me eme eme me...most popular uhhh teen model_~ year 2007~kudos to Jopil's world

Koni Baje Fun Ehhhh Baba.

Jul. 19th 12:05 PM 2008
Olorun maje and ko de ni baje fun all of us.

You no go cry and i no go cry.

All your Fans, Relatives, Friends, The ones you know and those you don't know none of them go cry and koni baje fun all of them.

God dey your side Baba.

Stay Cool.

You get Mouth Gan nii.

Baba Ooooooo

Jul. 19th 11:59 AM 2008
We will move to the top
we will never stop
Enemies go talk
we will never never fall.

Owo all of us wa loke men.

Peace.!!!!!