HELO

Sep. 20th 11:05 AM 2008
DUDE AM HOT AND U ARE NOT,JUST WAIT FOR ME.

igwe wit d double swagger

Sep. 19th 07:17 PM 2008
i love ur swagger swagger...keep it real......koko water ceo lol

hey babiez

Sep. 18th 11:14 PM 2008
hw u dey,,wishing a nice week ahead

na u b d koko

Sep. 18th 11:42 AM 2008
baba d na u b d best 4 naija.cuz oti bolowonwon.IGWEEEEEEEEEEEEEEEEE!

koko baba

Sep. 17th 12:30 PM 2008
i don fal in love with you, i am your number one fan from accra Ghana. U re d bomb. e kira fun baba. me too fit sing small oh . lol

mohits

Sep. 16th 12:05 PM 2008
no long thing baba

happy fleexy

Sep. 16th 11:29 AM 2008
koko master how fer na guy from the street who understands the langua wey u the speak nu doubt be good hope 2 hear more from you.1love

whatup kokomster woooo

Sep. 16th 09:46 AM 2008
file nolong thing dat d boy secqdon i luv u file

GONGO ASO

Sep. 15th 10:01 AM 2008
KOKO MASTA.... GONGO TI SO OOO..... NO LONG THINGS

ko ko bata to lomo koko(koko master ori zangata sibe jo)

Sep. 14th 08:20 PM 2008
THIS IS TO TELL U THAT UR HEAD IS EVERYWHERE U GO.U AR NOT JUST TOO MUCH BUT ALWAYS THERE ANYTIME.I DEY FEEL U JO.
it's
datyor(oouite)