Hey Youngman

May. 22nd 06:58 PM 2009
Yu scarce abi na me no dey Look well??

watin day do una sef

May. 22nd 04:29 PM 2009
neways.......i don colect d picture sha...

d one i manage see....
hissssssssssss

uhmm

May. 22nd 04:27 PM 2009
i come collect picture.

Lol

May. 18th 07:37 PM 2009
30mins? Dats difficult jor...I use mobile wen i am in skul n it hurts ma thumb...*crying*

Lol

May. 18th 06:09 PM 2009
I v 2face sch naaa...Bn doin O O jor...Buh i will b breezin in and out shaa...Tnx 4asking..Lol

Beg u kwa?

May. 17th 02:25 PM 2009
Lmao....Na me ask una make una no win Man U...Oya cum sorry...Lol

serene

May. 17th 09:11 AM 2009
My guy, whats up?

Oya cum back

May. 16th 09:07 PM 2009
I have changed it..lol

ABEG

May. 16th 07:34 PM 2009
LEAVE ME JO SERENE HABAKIA

lol, wateva

May. 16th 06:40 PM 2009
lol serena *frown well well* serene lol wat up u didnt do me oooooooooooo lol