mmm

Jun. 26th 03:38 PM 2009
helloooo there sexy...

yes......

Jun. 26th 12:41 AM 2009
i am being a peeper! jus checkin on u..........

me!

Jun. 16th 10:02 PM 2009
ive been on here every now and then. u kno wat i mean..... if thats how u like it ok...*wink*

Hahahahaha

Jun. 16th 02:47 PM 2009
Yu over try

Hahahahahaha... Dis Boy yu be Kolo oooo

Jun. 16th 02:11 PM 2009
Dat woman, Delphine dey also come my Page to view and no dey say anything, but yu just too Wicked, see Comment wey yu drop... Hahahahahahaha.... dis boy yu too Wicked

owen!

Jun. 15th 11:40 PM 2009
wats up na. how come i dont hear from u now a days? wats up with this call me when ur boyfriend aint around? u got it like dat???

Yes

Jun. 14th 10:23 PM 2009
sir

Which kain na We pursue U

Jun. 14th 10:00 PM 2009
Lol.. .. .. I'm cool Ma 'Gee' Oya We no go pursue U again U hear! Good boy

Loool

Jun. 14th 09:09 PM 2009
I think say dem chicks don carry U waka na. . . Lool!!

Look am again! na bcos U no dey na im make am bend! How U dey jare!?

Lolll

Jun. 13th 08:10 AM 2009
Na yeye dey do yu... l dey Apply for another job, so if l get am, l might not have time For NP and stuff