hello

Jun. 17th 05:15 PM 2011
how are you

sis

Jun. 17th 03:08 PM 2011
lol i like ye attitude.if i no hear my guy obesere..no be small i go die...lol.

only meeeeeeeeee

Jun. 14th 11:34 PM 2011
all those titles just for KEMP? No let Dguy hear ooo...lolMY weekend was great...na for ship i go gbedu...i drink too much i b don dey waka ontop water like say i b Jesus..lol i don drink three gallon before water befor them rescue me oooo...i thnk Allah say i still dey alive. STAY FLY

my sista I dey greet oo

Jun. 14th 06:47 AM 2011
I just finish school and dey interview for positions. I dey hope betta go come my way. how body, I see your new photos. nice as always.

babe

Jun. 13th 03:59 PM 2011
u can not miss me as i miss u, how is life in yankee?

OMG

Jun. 13th 03:53 PM 2011
Temitee na u be dis?mehn u av matured oh.I think i can nw come and pay ur brideprice.lol.hw skool.ope u r av fun in NY.enjoy

hey temy

Jun. 9th 07:24 PM 2011
loneeeeeeeest time,nobody dey see u again ooooo, wetin happen?

thanks for de lurv sweety

Jun. 9th 08:27 AM 2011
do hav an awesome day ur self.

Lol dem malawis

Jun. 6th 01:16 AM 2011
Dem dey jo, ya pa every corner ni. Me no too dey visit here my dear, na fb i dey do my tins sometimes bcos na phone i dey use mostly. Wetin dey sele for ur end na? How i go take get you on fb?

lolls

Jun. 5th 08:14 PM 2011
tanx sis.shit papa tosibe na my school daddy na,hehehe.tanx for visiting.break a leg.