nofn do u ma gul

Aug. 5th 08:50 PM 2011
Am nt cnfusd @ al abt ur txt ok only dat as a caring igwe, he haz always holla to his good ones u knw... How i wish you r on dis ABACHA table wth me...lol

hello luv

Aug. 4th 07:58 PM 2011
waiting i go do? i ask u out long tym ago buh u turn down ma request.lol

lol

Jul. 31st 09:42 PM 2011
u know no say Basket Mouth na my elder brother....and my second job na STAND UP COMEDIAN i be,,,,,i happy say u go church...but BOKO HARAM don bomb my own church for 9ja...lol na online church i dey go now ooo,,credit card offering..just imagine.......hope u are fine? long time

Hi Dearie

Jul. 26th 05:09 PM 2011
Loll... Which DJ l fit be? :)

halos deari..

Jul. 25th 10:03 AM 2011
where exactly are u from? bcos d eglish u nack 4 my profile no be here ooo
lol.. u too fyn sha.. hpe dem neva engage u yet?

How u dey?

Jul. 14th 07:53 PM 2011
what is that? pls tell i won't tell anybody is btw u

Hi

Jul. 12th 07:13 PM 2011
Im doing fine baby

my naija pal personality of the year

Jul. 12th 05:43 PM 2011
I dey give you upper hand oo, how body na. U just dey make man heart go thingy lingy lingy with your kind words.

hey ya!

Jul. 11th 07:23 PM 2011
so how ve u been? my dear any gist 4 me? oko e nko? ur hubby

hi

Jul. 8th 01:40 PM 2011
long tyme thank for the mesage