I go Thief am

Jul. 29th 11:15 PM 2013
^_^

Lolll

Jul. 29th 05:39 PM 2013
As yu nor Gree Come Kollet am, na yur Fault!

hahaha

Jul. 29th 03:04 PM 2013
U just spoke lik my hausa frnd..kedu maka how far?

lolz how re u doing dear?

Jul. 29th 02:11 PM 2013
Nor mind me jorr
He alwaz write that wen he C a fight going on and he notice everyone is so serious droping their mind/opinion on it.
Then his status will change to

They think they know
Hahahahaha yeye man

hahaha dp

Jul. 28th 06:20 PM 2013
I dey open ma trouser ziper salute yu properly haaaa. I must confess since dat last tym yu n misty120 broke into ma mansion n left una skirts n slippers in ma bathroom,..it don dey shark me well well from below up. Ah beg no b joke o. And fo all des intruders wey dey yor profile so, especially kennee, lora n oyin, i personally go employ 39 OPCs to watch over ur profile. I ma instruct dem to shoot on sight!

Hahahahahahaha

Jul. 27th 05:57 PM 2013
Yu nor dey Come the Right Venue naaa

haha...

Jul. 27th 04:12 PM 2013
i no see Oyin ooo, i don find her for one place wey we dey gather dey chop nkwobi,but she no dey there ooo.

lol I shuld tell u to go brk to d fight

Jul. 27th 12:59 PM 2013
Today na today,u no go escape lols

Can u C?Stephen na trouble maker

Jul. 26th 03:48 PM 2013
Me just dey roll d eyes jejely ni oo

ADA DI NMA

Jul. 26th 03:37 PM 2013
Idey pass i see light for your place,I don drop my happy weekend wishes for your doorstep.