hey sweet

Aug. 22nd 10:47 AM 2013
Im good thnx..hope you ok too.xxx

Honey

Aug. 22nd 04:15 AM 2013
I decided to be on the bench for now,as admin no sabi do there job lol.i am on vacation though,i took 2weeks to treat myself bfore getting bck to work sept.hope u good honey?

Hahahahaha

Aug. 21st 08:30 PM 2013
Wetin Cosine yu naaa? :p

Lmao say what??

Aug. 21st 08:08 PM 2013
U go fear bomb for ya face naa
lols abi u wan watch chankichan war film ni?ok u fit join tho*wink*
d game can be played by three playerS lol

Wetin yu dey Even dey Peep sef?

Aug. 20th 09:53 PM 2013
Yu Beta nor Come Peep when Me and Oyin dey inside Room oooo

lols

Aug. 20th 08:45 PM 2013
Better talk

Peep with Care

Aug. 20th 04:05 PM 2013
^_-

lol

Aug. 14th 11:37 AM 2013
thank u, no one else did :(

hey

Aug. 13th 06:28 PM 2013
thanks 4 d adding

you're welcome!

Aug. 10th 11:01 AM 2013
How did you celebrate??