hello

Jun. 11th 10:48 AM 2011
how body hope say u dey jolly like Juliana?
123tagged.Com

123Tagged.com - More How Are You Comments

Na it' s aitte

Jun. 9th 11:27 PM 2011
But ur blessed yea? :)

lol

Jun. 8th 03:30 AM 2011
no be only carry go.

am great my baby

Jun. 7th 05:42 PM 2011
and u?,missed u so much,why did u stop coming online ?

Yea

Jun. 7th 06:08 AM 2011
buzzed u on messenger 1 of those oda times, i dunno no response form u hope...i'm aitte yea

see joke abeg

Jun. 6th 05:18 AM 2011
hw u go talk say dat thing bad no be small hmmm, if u ask me i go say if de thing bad as u take put am e for don wound una wey carry am for body lol nothing dey happen for my side jare i just dey,

ah ah

Jun. 6th 03:40 AM 2011
you still dey ask na de thing wey dey under de clothe i dey look for na lol, im doing gud hope you enjoyed ur weekend?
123tagged.Com

123Tagged.com - More Good Week Comments

madam

Jun. 5th 08:08 AM 2011
thank u very much 4 ur footprint in my profile, wish u the same, have a nice day :)

i dey

Jun. 4th 06:39 PM 2011
oo chi chi hw have you been? i don miss u pass as bush dey miss white house

lol

May. 25th 10:16 PM 2011
bad time keh, wetin wan bring bad time come ur end hiya no put fear for my body oo anyway just add small suger for de bad time e go turn to testy time
123tagged.Com

123Tagged.com - More Smile Comments