u gon b sleppin all day?,if i dont see u online i will b forced to give u a big spank on dat ur .................?,i forgot,am alright sweet heart ,missed u like crazy
you no go fan me hmmm na waooo chai i no get person againg be dat oo lol, dat means say i go hold my self so dat i no go faint as i no get who go fan me, hw far shey make i come yahoo i go see television watch?
abeg no faint with me coz na u i dey expect to wake me if i faint if u come faint with me who go fan me make i wake up na? where u dey house or school abi church?
u don come again abi? u wan start to dey wine me for dis my condition abi u wan make i faint for where i dey rotate lol? i fit be vally view dat day self no be only val i go be
na u knw wetin bring sense for dis matter, true true nothing dey happen i just be like movie wey dem play pulse, haaaa if i hot pass stock fish dat means say person wey get HIV don grab body pass me.