hello

Jul. 31st 07:36 AM 2009
last comment i'll be sendin to u since it takes u long to reply back,lol!! hope ur ok, happy weekend!!!

make u no worry

Jul. 30th 11:52 AM 2009
as long as i no own anybodi apology

na d only weapon wey i get

Jul. 29th 10:04 AM 2009
hahahahahahahaha

shee u dey ask me?

Jul. 27th 10:28 AM 2009
ok wait make i answer u ...

korrect

Jul. 23rd 11:43 AM 2009
make u rememba say u get broda 4 here.

agaba hw far?

Jul. 21st 02:14 PM 2009
hw ur side?

na koko master

Jul. 11th 02:32 PM 2009
shee u don see am?

just laughing

Jul. 10th 10:41 AM 2009
u no loss hw dem com declare u missing? enjoy ursef dear.

notin do u

Jun. 30th 11:30 AM 2009
enjoy d wk, make u no remain am 4 anybodi.

One i just dey ooo

Jun. 29th 11:45 AM 2009
i go out yesterday wit my childhood friend dat can 4rm Kanada, so hw urside?