willi-willi hw far?

Jan. 7th 07:04 PM 2010
hw ur side, any good news?

haa

Jan. 4th 07:04 PM 2010
d same 2 u my luv... hahahahaha

u neva see sometin

Dec. 30th 06:47 PM 2009
just wait make i enjoy my roasted boli and yam finish, u go see me... hahahahaha

Hi Williams

Dec. 30th 08:02 AM 2009
wanna say happy new year to u!!

agbero

Dec. 24th 06:13 PM 2009
u wey don spoil finish dey make dem no spoil u. ur eye wey open like wild lion, lol.

MERRY CHRISTMAS WILLIAM

Dec. 24th 10:18 AM 2009
AND A NEW YEAR OVERFLOWING WITH LOVE AND PROSPERITY

hahahahahahaha

Dec. 21st 01:33 PM 2009
willy boy hw i wish say u go nak d ikebe wit u hand smal...

no shaking

Dec. 19th 04:00 PM 2009
wat of d ikebe, shee u no want am?

hi williams

Dec. 17th 09:10 PM 2009
GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM in advance!

na so my bros

Dec. 17th 06:11 PM 2009
she na long leg u want or big boobis? anyone i dey kamkpe