u really need am

Jul. 3rd 10:16 PM 2010
Anywayz i go soon go slip. Becos 2morrow na church nd i get big task 4 church 2morrow. So i no want late go oh!

Na which beauty i dey hide oh!!

Jul. 3rd 10:05 PM 2010
Tell me oh. nd i no want make u wound oh!!!

Hmm dat's gud 2 hear

Jul. 3rd 09:55 PM 2010
I bin fink say u no dey go church. But now i knw say u no dey take dat one dey play. Nice one.

Who else u fink?

Jul. 3rd 09:49 PM 2010
Na me na who else u fink? i change?

Ok i don hear u

Jul. 3rd 07:27 PM 2010
Shey u go go church 2morrow?

Na which one come b

Jul. 3rd 07:14 PM 2010
For now weh u put there?

Na which one

Jul. 3rd 07:06 PM 2010
B paya paya again? U nd dis ur slangs. I see u really like to dey crack jokes. LOL

Hmm

Jul. 3rd 06:54 PM 2010
So tell me wetin i no go understand? Anyway ih gud as we comot at least we still try pass argentina. So aw far?

Hmm dis one na strong thing

Jul. 3rd 06:22 PM 2010
Hmm abt me? I knw say u dey joke sha. Na which koro koro dey scratch u? Anyway i dey enjoy myself nd i jst watch d match between Argentina nd Germany. I dey happi say German players no disgrace me. Nd u?

Ghana players didn't break ur heart

Jul. 3rd 02:24 PM 2010
It wasn't meant for ghana 2 win dat's y. But they still tried.