aw fr now

Mar. 12th 04:16 PM 2009
men,nothing dey happen sha, we give thanx to god ooooo......so wetin dey happen 4 gambia..GUY,ur babe no bad oo.na chick. she cute......

amen....

Mar. 12th 01:26 PM 2009
to that ooo!

...vex ke!!!?..

Mar. 12th 01:20 PM 2009
ehnni go call u after work make we talk proper...becos dat refreshment wey u talk some self must chop am small...:-)

...thank u jare!!!

Mar. 12th 01:09 PM 2009
i,d lyk to but my job no dey gree me...but am looking to change thing soon!!!

..rope ke?....

Mar. 12th 12:43 PM 2009
omo u wicked small oh...!!!..i dey feel ur profile sha!!!

.ma broda!!!

Mar. 12th 12:19 PM 2009
naija dey o...politicians still dey behave like rambo...economy dey coma...nd babes don hike dem price becos of dis global economic meltdown...no be small thing ooo!!!

..hey!!!

Mar. 11th 03:27 PM 2009
...nice meeting u dude!!...are u a soldier or sumthing?

yeah igot it

Jan. 29th 01:24 PM 2009
so hw are u hope cool,so wat type of fight do u want political or social......

Hi pals

Jan. 27th 03:54 PM 2009
i want u al 2 rejoice wit us here,
we ve bn nominated as d best African NGO 4 2008
by a Swiss based think tank inst. infact, i n our chairperson
are leavn 4 Geneva 29t via dakar 4 d award.

notin much...

Jan. 22nd 12:36 PM 2009
just chilling... u?