mr

May. 20th 08:11 PM 2008
how ur partyyy?

omo oron.......................

May. 19th 09:14 AM 2008
u dey jones........u know nw, d smoke givs d inspiration to titer concept and reasoning..... guy i dey off dis morning, nt until dis aftrnoon.... guy hw d new movement? i know say u like am die......no worry we go sail shits 2gether man... though much flexing, our vessel maintains legal draught, nt grounding...guy na packarlity..... person wey vex make him become OS...........

oboy

May. 19th 12:56 AM 2008
me self i no get money 4 here hw i go pay?

chai

May. 19th 12:49 AM 2008
i no fit cum scotland oooo....... na u wan amm so u go cum tak amm 4 london:)

lol

May. 19th 12:36 AM 2008
i jus dey chat 4 ma side i don tired bt dey don wan mak i go bed any how sha i no vex i go remain sm 4 u and hw u go cum tak amm.lol

hey Razor

May. 19th 12:18 AM 2008
e no pass ur bed tym.lol how u dey?

umm..

May. 18th 08:55 PM 2008
mr. razor....widda u?...holla..:)

xactly!!

May. 17th 12:41 PM 2008
hey!! who tell u say na 5000, i just like am

........

May. 16th 10:22 PM 2008
men i just gentle for here, i dey bored die, i just dont know wetin do me today, cnt be arsed doin nothin.

........

May. 16th 10:07 PM 2008
that ur endz nah like 3-4 hours from me, so it go hard small, i defo know what you mean as regards the drinks,white man go tell you buy ur drink urself lol. its all gud,nah be say all ur naija pal chicks suppose fall in lol lol lol