hey hun......

Jun. 16th 09:12 PM 2008
holla wen u free....tanx...

lol

Jun. 16th 08:07 PM 2008
don worry nw i go send sm sweet 2 u.......u knw say i don forgt da agreement ooo bt wen u dey cum london self?

hey....

Jun. 16th 08:02 PM 2008
ah eiya thnk u o..im gud jo, jus chillin........i no blank u out o.....jus gt bk 2 cambs dis evenin.......wtu bin up 2???????

Razor

Jun. 16th 07:57 PM 2008
hw u dey?wetin dey happened 4 ur side?

LOL!!!

Jun. 16th 07:52 PM 2008
H3Y U..MA NIT3 WAS OK I THINK..AND YEAH I'VE
BEEN DIGGIN SUM OIL IN MA BACK YARD..TO TAKE BACK TO NAIJA..HAHAHAH..AWW AS FOR THE BF..DON'T TELL ME UR STILL ON THAT..AWWW LET IT GO...AWW HOW'S UR DAY GOIN??????

lol

Jun. 16th 07:26 PM 2008
This ur status na sumthing else oo, i feel the same way too..

teach u?

Jun. 16th 04:44 PM 2008
u wan to learn den u hook up wit me lol
hope u are kool?tnks for the comment any way

live!!!!!!!!!!!!!

Jun. 16th 01:24 PM 2008
how u take knw?..............guy u too sabi,cant wait 2 go 2 our "SEA"............cos d waters will be so calm on friday.............cheiiii...........i can hear d SEA callin on us guy

hmm...

Jun. 16th 04:23 AM 2008
wat was i doin?...well, i ate, did dat "thing"...lmao(i couldnt help it....lol), watched a movie, am watching big brother now....pray 4 me oh...d cut off mark is 70% nd der is no resit!!!!

hey hun....

Jun. 16th 04:08 AM 2008
would u believe av not even opened 1 book since!!! infact i cant escape it, av failed dat exam 2mao...lol..
u berra start reading nd log off now oh... u av a few hours left!...mwaah....