Come ooh, y is it dat igbo girls very dfficut to date, if u ask an igbo girl out she wll tell u dat she wll hav to tink abt it, if u mistakely tell dem abt marriage, she wll tell u dat she wll need to pray over it, n check if u both ar made for each oder,,see common number wey i dey ask dis girl called Inidera since hw many weeks she stop chating wit me bcos of number, if its my town girls now dey wll give ur igbo brothers sharp sharp,,is it bcos am not frm igbo? Eeh? Inidera give me d numer or ...
Read (11)