I have problems with accommodation and other things, no money , and this gives me sleepless night, were am living now is about to be closed down, man pikin dey suffer for abroad, even for naija things nor dey OK for dem , I nor just know when all dis suffer go end, dem say girls nor dey suffer for abroad, says who ?? girls dey suffer abeg , how wish I even see were I go for dey wash toilet and dem go dey pay me , he for good, I don' t just know how to stop thinking bcos it' s affecting m...
Read (8)