me i dey come fa, you nko?, how una dey eberybodi, both bizi body and slow bodi like Baba go slow Buhari, hehehehehe, kai i dey enjoyself here, u nko?, i hope una no dey ontop woman now, make una go work oooooooooooooooo, kikikikikiki, who b ds Quest3 wey carry goat head kai kai hehehehe, abeg i wan shit where toilet for naijpals?, abi, abegi make i run go go Popsweet cribs or Slimmygirl crib go shit i dey come now now, make una no go anywhere biko...
Read (9)