ok....

Jan. 23rd 07:26 PM 2009
wetin u want make i change am to....make e ryme.....

chei!!!!

Jan. 23rd 07:20 PM 2009
u don dey make my mouth dey water

i don change the name....

Jan. 23rd 07:12 PM 2009
na james bond now....lol.....thanx 4 the 5.....

stopping by to say hi

Jan. 23rd 07:09 PM 2009
nd show some love

no wahala

Jan. 23rd 07:04 PM 2009
i go jus waybill am to u, then send u d waybill number. But first which one u sabi cook sef

Hahahahahahha

Jan. 23rd 06:50 PM 2009
Where yu for see dem dey Change? l no know wetin yu dey talk ooo... Hehehe

i go chop ofe nsala

Jan. 23rd 06:49 PM 2009
mammy, ur boy go chop ofe nsala, i know sey u miss dat one wif fufu.

Lolll....No tell her ooo

Jan. 23rd 06:16 PM 2009
.... Who be my Babe, by d way?

happy new year

Jan. 23rd 06:06 PM 2009
babymmmmmmm, hw far, happy new

happy week end

Jan. 23rd 06:06 PM 2009

Good Weekend Comments

Spicecomments.com - Good Weekend Comments