and u too

Jan. 25th 08:47 AM 2009
have a lovely day

U no miss am

Jan. 25th 12:30 AM 2009
reach me..I guess she's sleeping.

how small is a mustard seed?

Jan. 25th 12:21 AM 2009
me no know?

hmmm!!!....can i trust fire!!

Jan. 24th 11:50 PM 2009
i dont think so......me no get faith lyk shedrack ,abadnego and dem broda....abi u wan tell me say u be dat burning bush wey no dey burn

heheh

Jan. 24th 11:32 PM 2009
I dey and u ?? na where u sleep?? him place??

lol....

Jan. 24th 11:30 PM 2009
ok......just make una no catch fire

Yeah

Jan. 24th 11:17 PM 2009
l know too.... Dat's a Good rhyme tho... *wink*

lol...

Jan. 24th 11:12 PM 2009
4 real

ha! i no talk say ......

Jan. 24th 11:10 PM 2009
...i wan quench fire o!.....i just carry water as a precaution...

hey

Jan. 24th 10:57 PM 2009
am havin fun....u?