hhmmm,am

Jan. 20th 10:08 AM 2010
CHILLINONWHITEHOUSE.lolWhere re u?

actually

Jan. 20th 09:27 AM 2010
I do muddle during puzzles and sometimes get lost while strugglin in tha jungle..oh jus jiggled.lolHow u today?

Yess boss!

Jan. 19th 11:12 PM 2010
Jus tryna bake mo' bread fo my haters to learn

as per alhaji wey u be now,i got u lol

Jan. 19th 03:06 PM 2010
so u don go mecca?

hin say na that one u for don tell am since

Jan. 19th 02:57 PM 2010
then as u don metion pounds and dollars the price don double oooo lol and na cash hin need am him won dey count in bags lol u damn funny though

i don tell ooo

Jan. 19th 02:45 PM 2010
hin say as alhaji kemp wey u be make u put something down for te are boyz lol

i dey use family deck top

Jan. 19th 02:32 PM 2010
but big bros timed me though. if my time pass now dem go high jack me ni straight lol

am doing alright ooo big bros

Jan. 19th 02:17 PM 2010
no worry the pc problem dey happen to all man the last time my laptop was having problem i go put am inside fridge probabilly have over used the thing the head kon dey fire lol i brought it out pluged the thing straight away, guess watin happen ? the thin shocked me i shouted OBINO LOL.

big bros how u dey?

Jan. 19th 01:57 PM 2010
saw u online then decided to holla. hope u are catching ur fun?

Lol

Jan. 19th 12:38 PM 2010
Maybe its bcux of your BIG EGO