wow so u too follow dey drink garri

Feb. 24th 03:02 AM 2010
na that one u 4 tell me b4 alhaji kemp follow dey drink garri too lol no mind dem u 4 tell them say na casavva flask now. but wait oooooooo u mean them no give una food for inside plane ni abi na u no won chop grass(salad)?lol but wait ooooo, how u take dey drink the garri self na for cup abi u just dey eat the thing 4 water proof like that?lol talking about jail, u dey for jail dem kon dey allow u to use computer hmmmmmmmmmm that jail na confortable one ooooo lol u dey cook 4 there too?lol

its ok i got the message

Feb. 24th 02:47 AM 2010
how was ur day?

stay cool

Feb. 23rd 08:26 PM 2010

Flower

m good.......

Feb. 23rd 07:50 PM 2010
Get This from CyArena.com
Send to Friends email

Welcome aboard!

Feb. 23rd 04:39 AM 2010
Nothing mega. Keep cool ok, one love.

Na IGBO boy

Feb. 22nd 12:20 PM 2010
Ibo no dey full mouth, no dey sweet 4 tongue ok. Hw far sha. I troway salute back to u wth love.

woooooooooooooooooow

Feb. 22nd 02:40 AM 2010
na real longest time my funny alhaji kemp ooooooo. where u kon go now? i dey kampe oooooooooo hope u are too? so watin happen to u cous me no hear anything ooooooooo? make hin be good news ooooooooooo. like alhaji kemp don buy hummer jeep, lol say amen to that though! alright gist me am all ears! till then have a blessed week ahead.

@status

Feb. 20th 11:35 AM 2010
dguy cant do it all....u should do ur own part

me is fine kempy

Feb. 19th 02:19 PM 2010
how u is?

hey

Feb. 16th 06:16 PM 2010
am back son.....