Hey

Oct. 27th 10:40 PM 2008
Well U succceded cos I am smiling now..:d :)

O boy what happened

Oct. 27th 04:51 AM 2008
Oh! Dont u eva stay idle on dis stay again,u re really making here hot and bubbling,i love ur styles,its cool and funny,my friends sents their regards,i am waiting 4 u here,how was ur weekend out there,my regards 2 ur siblings

wassup

Oct. 26th 08:40 AM 2008
how u dey ? how was ur weekend going i hope all is well? keep enjoyin and stay out of trouble the world needs you, 1luv

hello

Oct. 26th 02:28 AM 2008
am doing great n thanks for passing by.

Abuja connector

Oct. 25th 10:12 PM 2008
Boy yo,how u doing 2day,stil praying 4 wife,abeg nack me beta tori 4 my end,i dey believe u 24/7.Pal on

hey dude

Oct. 25th 05:01 PM 2008
eye dey pain u ba dats y u no want make we see ur face

lol

Oct. 24th 08:12 PM 2008
funny guy sha drink small small ok onelove

hey pal

Oct. 24th 07:51 PM 2008
hw u day, watin day happn dis firday, u day comot

hi

Oct. 24th 04:15 AM 2008

MySpace Graphics
MySpace Comments & MySpace Layouts

1luv

Oct. 23rd 11:35 PM 2008
DRIFT OFF NOW TO PROFILEFANTASY.COM
PROFILEFANTASY.COM