Which kind Gun u need

Oct. 29th 08:57 PM 2008
Yes kia,some of d pals in d house dey make person dey vex but do u think shooting dem will blend them,lets beef them full time,our site is not meant 4 zero but Heros,how u take see am?

DONT WRY AM BACK 4 GUD

Oct. 29th 07:44 PM 2008
IMMA KICK SOME ASS OUT ............ AMD FINE AND U?

thx

Oct. 29th 05:59 PM 2008
bawoni

Bad boy of a good Mother

Oct. 29th 09:18 AM 2008
Na me u handcuff like this,such of the prison u want me to go on ur behalf,abeg have a nice day today

Paddy mi

Oct. 28th 04:25 PM 2008
How u dey,hope d parole dey flow well 4 ya end,abeg lager me some beta yans 4 here

thanks so much..

Oct. 28th 11:01 AM 2008
even though ive been kinda down wit flu..

its aiight by me..

Oct. 28th 10:59 AM 2008
l89tr then..

thanks

Oct. 28th 10:08 AM 2008
that was the best message have receiv this week really do appreciate man thanks so much

hi

Oct. 28th 03:41 AM 2008
zwani.com myspace graphic comments
Graphics for Sexy Hellos Comments

Hey

Oct. 27th 11:34 PM 2008
My weekend was great