Hahahahaha...

Feb. 19th 01:23 PM 2009
And who told yu yu're not taken?

Who's the Gentleman yu're referring to on yur Status... Abi na just Dream Guy?

Geeeeeeeeeeeeeez!

Feb. 19th 08:51 AM 2009
wats dat on ur prifile.
Rify, who wan kill u for me so?
lloll.........
muaaaaaaaaaaaaaaah!

*wink*

Feb. 18th 10:35 PM 2009
Correct Babe...

But if they get too Close, just tell dem yu're taken ooo

Hey Wetin be dat?

Feb. 18th 07:56 PM 2009
Abeg try Give dem Hope ooo

hi

Feb. 18th 07:31 PM 2009
it long tym, dropin by to show some love.

Hhm...

Feb. 18th 06:38 PM 2009
Who don dey make yu dey High so? Na so the Person dey Shak yu?

Abi na yu dey Shak (Drink) the Person sef, wey come make am dey High yu?

wasup

Feb. 18th 07:58 AM 2009
how is sch n owerri?hpe u r catching fun

thnk dear

Feb. 17th 03:42 PM 2009
How u dey o?

Hey Babe

Feb. 17th 03:08 PM 2009
How yu dey?

Don't stress yurself too much ooo... If yu tire, just call me, l go take over from where yu stop ok? Just kidding... Hehehehe... Read yur Book ooo, make me and yur Dad dey proud of yu ooo...

Are yu originally from Owerri? How's Life over there?

hi honeyboo, wetin dey happen?

Feb. 17th 06:09 AM 2009