Hehehe

Feb. 21st 02:41 PM 2009
Come and See Love ooo... Na so yu don Love me Reach when yu just dey Call my Name Like dat?

Me sef don dey Love yu ooo, so no Problem...

Yu Sure say yu go Siddon wait...

Feb. 21st 12:59 PM 2009
4 me so?

Or What will yu be Doing while l'm gone?

Yeah.. Hardwork pays

Feb. 21st 11:32 AM 2009
Especially when the Prize is Great... l go try reach where my Power Carry me

Make l go Gym first for the Task... l dey Come...

If l no get power reach l go employ Catalysts

hi

Feb. 21st 07:57 AM 2009
how u r weekend will be like? guess fun hmm,v a lovely day

u looks gud

Feb. 20th 10:46 PM 2009
i love ur pics must confess

hi

Feb. 20th 09:27 PM 2009
wats up pretty, can we chat?

Hhm...

Feb. 20th 08:23 PM 2009
With the Kain threaten wey yu threaten me just now, l see am say na Heavy work l go do

great futoites

Feb. 20th 06:51 PM 2009




Lolll... Then don' t Shout...

Feb. 20th 05:22 PM 2009
l Hope yu're not Planning on doing what l won't Do in the Weekend ooo... l dey do my Part ooo, na yu go use yur Hand Carry me go top of the List

Haa!!

Feb. 20th 03:51 PM 2009
Dis one wey dem put am for Note so, Dat means we Plenty wey dey the Note ooo