*whispers*..so where you come dey really.....no let n e one hear ohh whisper it back lol......when you put enugu...pple will wanna talk to u more cos naija pple plenty on top this place who really wanna meet dem naija based pals lol.....me na n e body goes as long as it's cool by the person then we r frnds lol.....so there.......you sef go dey sleep now lol so take cares.....n good nite
6:39 am? where is that lol i think you got Enugu in ur profile lol.....omg you are like 7 hr ahead of us in naija wherever you are ohhh lol....i just dey jare.....how you been?.......
whats up? first time in like 2 or 3 months now to ever see u online at night lol or lemme say at a time like this lol....how you dey? you don even forget ya pal finally wetin i do you now lol.....n e ways sha just dropped by to say hiiiiiiiiii