*whispers*..so where you come dey really.....no let n e one hear ohh whisper it back lol......when you put enugu...pple will wanna talk to u more cos naija pple plenty on top this place who really wanna meet dem naija based pals lol.....me na n e body goes as long as it's cool by the person then we r frnds lol.....so there.......you sef go dey sleep now lol so take cares.....n good nite