hey

Mar. 4th 04:13 PM 2009
...i just dey na...
hw 4 ur side? wetin dey happen 4 naija? ;)

hav a great day!
hugs

iro ni i trust u pa

Mar. 2nd 01:11 PM 2009
replace me ke .... i miss ya 2 ........... i dey kampe am aiigt and u ......... i don vex die

U!

Feb. 26th 11:37 AM 2009
jst find her see her dnt even bother ur self to kiss cuz she's gonna be mine wat are we friends for ...lol how are u bro hope all is well wiv u zwani.com myspace graphic comments
Myspace Pimp Graphics

:)

Feb. 24th 12:50 PM 2009
it s alrite, dear - no shakin ;) i understand.....just hope u not stressin urself 2 much oo...i been doin gud 2, been goin thru a lota changes in life sumhow but it s all cool :)so.....hav a lovly day n b gud,much luv

lol bukky na my padi ooo so she no be my next target

Feb. 23rd 10:38 PM 2009
i wish her best of luck in everything... so wat abt ur music too lol cos i don boast 4 all my friends wey dey uk say me sef go be popular sooon ooo lol.................ow body and everybody.and i still dey wait oooo if ya get wetin i mean.

hey dear

Feb. 22nd 01:17 AM 2009
been a while, so i just wanted 2 c hw u doin....
hope u cool....

take care of u & hav a nice week ahead!
hugs

ehn ehn

Feb. 20th 12:56 AM 2009
na me do am i don tell u wetin u go do oooanyways where have u been abi u wan make i come in ur dreams ni.how u dey ow ya vals hope does ya husbands come sha.anyways ow sister bukola hope she is doing gr8 sha send me greetings to her ooo............. i don miss u die where have u been. i don come on NP anymore anyways and i havent been online 4 days now.cos am sick and itz ur handwork.

Thanks

Feb. 17th 03:29 PM 2009
cool bro...How work ???

lol

Feb. 17th 12:38 PM 2009
exactly.....spent wiv omolade...buh no some other guyx sha...

hi

Feb. 9th 07:04 PM 2009
cool