Hahaha bros!

Jun. 30th 12:39 PM 2009
God dey shaa! E go better! lets give Amaechi more time to look lnto the roads. Enjoy ur day!

d-man

Jun. 30th 12:26 PM 2009
DRIFT OFF NOW TO PROFILEFANTASY.COM
PROFILEFANTASY.COM

Am fine and U?

Jun. 30th 12:21 PM 2009

Friends18.com Orkut MySpace Hi5 Scrap Images
Friends18.com Picture Comments

SORRY MY DEAR

Jun. 30th 12:17 PM 2009
GOOD MORNING. HOW U DE?

The slangs i dropped?

Jun. 30th 11:02 AM 2009
na who tell you say i steal them?

LMAOO!

Jun. 30th 10:06 AM 2009
Na Rivers State nah...Seriously, the thing na real wahala ooo.Last 3 weeks saturday l travelled to Aba and lt rained endlessly that day. You go fear flood for market Junction nah. lolD water dey reach some ppl for chest. Thank God say the Bus wey l enter na diesel engine lf not l for swim water tire. That place ls always something else each time lt rains.

yea, lolzzzz

Jun. 30th 09:49 AM 2009
na really bonus mark, i told u am edo? abi u nor beleive

hmm?connecting all the cables?

Jun. 30th 09:34 AM 2009
bros abeg enlighten me oo...money dey the thing?make i follow u dey connect the wires na.....lolzz...nyways thanx for checking on me and ur attention,very much appreciate it meeen.....one love!!

Hahahahaha

Jun. 30th 09:30 AM 2009
Na so e dey happen for lnside town here. Since yester night.

Sup Bro?

Jun. 30th 09:04 AM 2009
Thanxx!!! for the Add. Howz you doing today?