D' banj abiala

Oct. 19th 09:03 AM 2008
Abeg, yan me d koko. Na u be d ebubedike. Greet don jazzy, wande coal, Dr. S.I.D, d prince and k-switch. Who made d kokomaster fall in love?

hmmm......

Oct. 18th 12:54 AM 2008
I no believe say dis na ur page 4 real.But i go like make u proof me wrong

hey

Oct. 15th 08:32 PM 2008
koko master..... i like all the songs in your the entertainer album....... i hope u will release another soon......

oboy!!!! you de read all dis comments... u no de tire.. in bad 2 be celebrity oh!!

Oct. 15th 01:33 PM 2008
guy in ur nxt album eh... before you put koko master put my name,,,, ; nigga dom ; eh.... if u dont il not be your friend again...

the entertainer

Oct. 15th 01:06 PM 2008
how u dey cope with all this kokolets? i dey feel u die bro

igwe the koko

Oct. 14th 10:25 PM 2008
d'banj ooooooooooooooooo,u too much jooo i love u die 4real

Naija

Oct. 14th 07:02 PM 2008
Naija for live i like all your stuffs .

igwe the koko master

Oct. 14th 02:20 PM 2008
koko man, i just gbadun you ni, i love everything about you, your music always make me happy, keep it up , hey!!!!!!! hey!!!!!!!, no long thing now,Den go run down ni!!!!!!!!!!!!!!!!!!1luv bros!!!!!!!

NUTTIN DO U

Oct. 14th 01:58 PM 2008
I gat to giv to u man .U hav got STYLE & u 've got it abundantly.Aeg reply me dis na true say u don FALL IN LOVE

hi

Oct. 12th 05:18 PM 2008
baba i dey fill u 247 cos u dey make me go boom