i love ur album die

Oct. 23rd 11:29 AM 2008
guy look here if i no listen to your muzic one day na like say i neva wake up from bed u be bomb now ur head dey there ooooooooooo help me tell don jazzy say i dey feel am too

The Koko

Oct. 23rd 10:03 AM 2008
Man i go die if i stop feeling you.
abeg keep rocking no be your fault and no be by force na by got and all thanx to Baba loke i dey bow for am for the kind tarlent wey he give this ma Homey keep it rolling Bro...no shaking

hi

Oct. 21st 02:40 PM 2008
d kokomaster,i dey feel u

fileeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee continue d kokooooooooooooo

Oct. 20th 09:18 PM 2008
koko master i dey fill uuuuuu dont fileeeeeeee d high top flag keep it up my broo.i dey fill u ooo

hi

Oct. 20th 12:43 PM 2008
luvin ur profile..i rely luv ur album..great songs

The Koko

Oct. 20th 09:37 AM 2008
Wetin be the koko gan an?

kokoless

Oct. 20th 09:30 AM 2008
guy, you never yan us the koko oo

Which of my chief give u title

Oct. 19th 11:47 PM 2008
Nna men,dt ur igwe track is good business 4 alaba boyz cos u dey hummer big time! But wait o which thief sorry chief carry my great grand father title name give u,u know say u be pastor pinkin why u go collect red cap name-my hand no dey inside.Tell me d koko yoooo...

wad up

Oct. 19th 10:39 PM 2008
Hey d'bang, nice tracks keep it up man (koko boy)

no long things

Oct. 19th 05:24 PM 2008
Guy, how far now? men i'm a big fan of urs.i appreciate all ur works,u too much jo.well people say we look alike cause when i'm on shades,its good comparing one with someone like u and it not reason why i'm ur fan but becos u r good,lets call a spade a spade,omo jo mo lo.u were stay with my cousin in london then,damola shobowale and his big bro derele.we were all together in 007 at V.I the other,sitting beside tetula.well ,big ups bro,u r doing u s proud.file ,no long thing cos evry long thing is a short thing,u get mouth.