nawa u ooo

Jan. 13th 10:53 AM 2009
guy me im more honoured o......cos u know na.....many application for ur end na.........but notin do uama be here always.trust me!!!!!

ah no na....

Jan. 13th 09:05 AM 2009
pls .....its not like dat....infact...me im here tinkin serene don blanck me...but like an omo ibgo dat i am....LGO na our motto (life goes on).....but u dont know hw happy i am knowin u droped by...wats popin na???i day see ur moves for fite park o......dem won day blast u sef.....heheheheabi u sef no gree give dem alil of ur sweetness(u know sef babes..u know dem.....dey vex nawadays o....)if dey want u...u must comply..hehehheehhe...cos if not..................WAR!!!!...HEHEHEHEHHEbut no be ur fault na......abi na u draw creation plan for GOD!!???....hehehehhe

not like an Osa' s

Jan. 13th 08:04 AM 2009
but definitely like a waffi.....lolz

No wahala

Jan. 13th 01:55 AM 2009
I nor dey shakara o....re u from Edo State?

wait ooo

Jan. 13th 01:25 AM 2009
ehn na wa for u oooooooo...I neva ask b4 different questions with different answer....lolz...but if u still turnin round nd round in water ...ok...gat u!..:)

lol

Jan. 13th 01:20 AM 2009
I neva go ooo.....howz d first day of the week for u?

hey....

Jan. 13th 12:43 AM 2009
How re u doin?

hehehe

Jan. 12th 10:39 AM 2009
You too get mouth

lol

Jan. 11th 11:02 PM 2009
(laughing) Please stop. . .(more laughing) I'm dying over here

lol

Jan. 11th 11:00 PM 2009
Lol lol lol lol i cant stop laughing....pls i m dieing over here...hahahahahah