Oh!

Jan. 24th 07:42 PM 2009
So yu really think say na Joke l dey when l dey talk for dat "Rap Battle" Fight? Hahahahahaha.... l have over 20 Warri Standard (Whack Production) Tracks... Been into dis thing for too Long to be underground ooo my Brova... If yu no get the Cash to Sponsor yurself, and yu no get Sponsor, sorry ooo... Na so e just be for dis our country

Well... Na Kool fm know oo

Jan. 24th 07:30 PM 2009
Even my Track wey l drop make dem Play, l no sure say dem Play am at all

Hhm... Dan Foster don Leave?

Jan. 24th 07:13 PM 2009
E don really tay wey l reach Lagos sha... l need to be Up to Date

l think Kool fm Management is..

Jan. 24th 06:34 PM 2009
More Concerned with doing other Biznesses behind the scenes rather the Station

hey fav..

Jan. 24th 08:39 AM 2009
how u dis morning,just came to make sum research so i tot to holla at you.i like lopaz too,shes real and funny plus shes got sumtin to offer(u get?).anyways i wont be long ve a busy day today..takecare fav.

hello

Jan. 24th 01:55 AM 2009
hi hope u are cool

l guess

Jan. 23rd 11:27 PM 2009
Most o' these Radio Hosts don't Let go of dat Part of them

nahhhh

Jan. 23rd 11:02 PM 2009
gon' be there for now...wassup wiv u?

Dat Voice!!!!!!!!!

Jan. 23rd 10:56 PM 2009
Yu know am... Abeg no dey make my head dey Burst the more for dat my Babe

Perfectly Said.. Y yu con dey form be4???

Jan. 23rd 09:43 PM 2009
She gat Style and Class meeennnn!!!!!... To be Frank wiv yu, Na dat kain thing dey Attract me to Wowo Babe